Wanlov the Kubolor - Dis Be Ghana (LYRIC VIDEO) HD
artwork by Bright Ackwerh LYRICS: diɛ yɛ pɛ sɛ wo bɛ yɛ a ni copy n paste diɛ yɛ pɛ sɛ wo bɛ yɛ a ni copy n paste diɛ yɛ pɛ sɛ wo bɛ yɛ a ni copy n paste diɛ yɛ pɛ sɛ wo bɛ yɛ a ni we talk dis tins ah nobro wan listen now Donald Glover n Falz talk d same tin u say mek we copy e go make tins better stop being unique just be a fotocopier we talk dis tins ah nobro wan listen now Donald Glover n Falz talk d same tin u say mek we copy e go make tins better stop being unique just be a fotocopier dis be ghana dat was a gun shot in nigeria wana time dey come armrobbers start gather vim dey den the koti make one everytin here go kill u if u hear korle bu run mps dey giv formula the youth dey giv formula what be the difference? the two all be sakawa preachers n the bible pharmacys n tramadol wot b the difference? both b better paracetamol murder is a sin we say say gay is a sin but we wan murder gays fuck outta here amoaning if u rich u get fans if u poor no get chance if u die we go dance taxi be ambulance useless id card wan take chop wana moni we go do u juju mek u find am funny medical center turn am into museum like u take fix the roads we go hav Ebony dis be ghana dat was madina atomic explosion jesus is the winner we blame kebab seller but allow mek e sell am u buy as u smell am b tree like we fell am here we dey hear scent no dey adhere to sense kubolor wot of da video? mek Mutombo shoot am kwasia who go pay am? oh do mek we tweet am wow ghana jollof meat pie n malt its not our fault hey summersault am a boss sounds like balls oh nyantakyi Anas show u red card but mek u no worry woyome seff we forget am oooooo h a p p y shame bɛ right now u satty u want video giv me moni lets stop raping no b funny men are trash its very scary stop the mining & the drilling sack the yankee army useless id card wan take chop wana moni we go do u juju mek u find am funny medical center turn am into museum like u take fix the roads we go hav Ebony
Похожие видео
Показать еще